New Lyrics

AJAA Ft LYTA – Damilohun Lyrics

AJAA Ft LYTA - Damilohun Lyrics
AJAA Ft LYTA – Damilohun Lyrics

AJAA Ft LYTA – Damilohun Lyrics Dami damilohun
Dami damilohun
Dami damilohun
Dami damilohun

I remember when I no get level
Said a prayer to God  to change my whole scenario
Cos I wan carry my family comot from ghetto
Stay humble cos nobody really know tomorrow
Stay humble  cos nobody really knows tomorrow
Never mind the haters whey they talk about me
I they October month I they plan my January
Wanna see them cry happy tears inside Ferrari
Take a spin round the town like I no send nobody
Lagos to Cali
Make una give me space nobody give me face when I they hungry
Na who be my real friends I dunno
Pull up in the club when you about to spend money
We they turn up in the Benz like combo
I go they climb higher you go think say I be monkey
But by the time you realize you go see say I don blow
Shebi then no reason me before
But ubua kan ga seego ha ??

Oh Lord abeg o
Say when I no fit?
I want to get o
Oh Lord abeg
My  mama ?
She don try for me
She don try for me
Oh yeaa
Oluwa  da da da damilohun
Damilohun
Damilohun oh yea
Oluwa da da da damilohun
Damilohun
Damilohun yea yea

For all the pain and the worries
For the name and the glory
And all the people wey they show me love come night and morning
If am offend you am sorry
I have to double my grind
But no be say na only money they for my mind
But am good to go not even needing a sign
I know I had need it so I swallowed my pride
If I really want them then ? is mine
Shey you believe me when I say I can’t pretend if not my mind I go take am I go blow bigger
Looku looku no go ever fit to stand the chance
Cos if you near me then go know say them be gold digger
And if you really close you go understand the plan I had to hustle men I had to make my own chedder
Make them no reason me local
I no forget the fans you took my pains and tell me say I no need am
Call your people make we reason am men to men. If you no go show up I go know say you no get liver
Boys and girls , ladies and gentlemen wey hold the money or na person wey they owe nepa
I they my studio where am chilling with my best of friends
My gain was ? and my own jigger
Fuel no they you know say we go bend the gen finish the music amma ? blow bigger

Oh Lord abeg o
Say when I no fit?
I want to get o
Oh Lord abeg
My  mama ?
She don try for me
She don try for me
Oh yeaa
Oluwa  da da da damilohun
Damilohun
Damilohun oh yea
Oluwa da da da damilohun
Damilohun
Damilohun yea yea

Lil Mosey – Top Gone Lyrics

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button