New Lyrics

B-Red – Dance Ft Mayorkun Lyrics

B-Red – Dance Ft Mayorkun Lyrics
B-Red – Dance Ft Mayorkun Lyrics

B-Red – Dance Ft Mayorkun Lyrics Gege

It’s B-Red in the building

Of Lagos

Gege

Of La la la

This bread no be agege

If you tell me how much you want, I go pay (Oh yeah)

Since I met you, blessings came my way (Oh yeah)

Countdown make we dey relate(Ooh)

Sha ti gate o, ki won to wole

Baby girl your body na miracle

I no fit let you go tonight (ooh)

Countdown make we dey relate(Ooh)

Sha ti gate o, ki won to wole

They tell me say the love e no go last (ooh)

I tell dem e no possible lai lai

How naaa ? I tell dem e no possible lai lai

They wanna chase you from my side eh le wo lo

I tell dem e no possible lai lai

I tell dem e no possible

I tell dem e no possible lai lai

Wa baby wetin you gibe me chop?

Make me feel this way

Me I no dey dey I dey so

Na you dey make me kolo oh

Oh my friend when you og level up ?

No make me feel this way

Cause me I no go go as I come so

Na me dey take you away eh

Shey you go tell me how much you want ? I go pay (yeah)

Since I met you blessings came my way (yeah)

Countdown make we dey relate (ooh)

Sha ti gate o, ki won to wole

Baby girl your body na miracle

I no fit let you go tonight (ooh)

Countdown make we dey relate(Ooh)

Sha ti gate o, ki won to wole

They tell me say the love e no go last (ooh)

I tell dem e no possible lai lai

How naaa ? I tell dem e no possible lai lai

They wanna chase you from my side eh le wo lo

I tell dem e no possible lai lai

I tell dem e no possible

I tell dem e no possible lai lai

It’s B-Red in the building

Gege This bread no be agege

Wa baby (Of Lagos)

Make me feel this way

Me I no dey dey I dey so

Na you dey make me kolo oh

If you tell me how much you want, I go pay (Oh yeah)

Since I met you, blessings came my way (Oh yeah)

Countdown make we dey relate(Ooh)

Sha ti gate o, ki won to wole

Baby girl your body na miracle

I no fit let you go tonight (ooh)

Countdown make we dey relate (Ooh)

Sha ti gate o, ki won to wole

They tell me say the love e no go last (ooh)

I tell dem e no possible lai lai

How naaa ? I tell dem e no possible lai lai

They wanna chase you from my side eh le wo lo

I tell dem e no possible lai lai

I tell dem e no possible

I tell dem e no possible lai lai

Na you baby girl na you

Na you, nobody but you

Yeah, yeah

For you, I go be for you

For you, I kolo for you (yeah yeah)

Na you baby girl na you

Na you, nobody but you

Yeah, yeah

For you, I go be for you

Gege

This bread no be agege

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Check Also
Close
Back to top button