New Lyrics

Boj Ft Davido & Mr Eazi – Abracadabra Lyrics

Boj Ft Davido & Mr Eazi – Abracadabra Lyrics
Boj Ft Davido & Mr Eazi – Abracadabra Lyrics

Boj Ft Davido & Mr Eazi – Abracadabra Lyrics Davido
Ah Eazi E don drop already
Baddest!, Original something
Boj, Boj e don tey o
Aaah Aunty, Shekpe!
Eazi Eazi Eazi naa

BOJ
Abracadabra no dey cause belle
My Jalabia no be for Cele
E mi CIA baba nla under G
O fe Pa mi pelu gbo gbo ibadi
Timba fo wo kan, o fun mi igbati
E mi CIA baba nla under G
O fe Pa mi pelu gbo gbo ibadi
Timba fo wo kan, o fun mi igbati

Davido
Aunty! See the body just ginger me
Me I dey feel the back e just dey gbon gbon
Girl you make a Nigga want to gbe body
What is the colour of your panty?
Omo we go ball till I go puncture you
Me I like the back it just dey gbon gbon
Girl you make a Nigga want to gbe body

BOJ
Ebelebe gan gan gan (Ebelebe gan gan gan)
Come from Gbagada gan gan gan (from Gbagada gan gan gan)
Badder than badder gan gan gan
In my Agbada gan gan gan
Mo ni, Ebelebe gan gan gan (Ebelebe gan gan gan)
Come from Gbagada gan gan gan (come from Gbagada gan gan gan)
Badder than badder gan gan gan (putti barana gan gan)
Die for your matter gan gan gan (Zaga what?)

Mr Eazi
Me I no go lie I be ashawo (Zaga Wat?)
If you give me chance mo ma nowo
Me I no go lie I be ashawo
If you give me chance mo ma nowo
Girl back it up oya yo idi yo idi
Gimme whine make I na nau naughty naughty
Girl back it up oya yo idi yo idi
Gimme whine make I na nau naughty naughty
Ge ge ge ge ge, ge ge ge ge ge
Ge ge ge ge ge, ge ge ge ge ge
Girly gimme whine oya yo idi yo idi (Zaga Wat?)
Back it up make I na nau naughty naughty

BOJ
Abracadabra no dey cause belle
My Jalabia no be for Cele
E mi CIA baba nla under G
O fe Pa mi pelu gbo gbo ibadi
Timba fo wo kan, o fun mi igbati
E mi CIA baba nla under G
O fe Pa mi pelu gbo gbo ibadi
Timba fo wo kan, o fun mi igbati

Davido
Aunty! See the body just ginger me
Me I dey feel the back e just dey gbon gbon
Girl you make a Nigga want to gbe body
What is the colour of your panty?
Omo we go ball till I go puncture you
Me I like the back it just dey gbon gbon
Girl you make a Nigga want to gbe body

BOJ
Ebelebe gan gan gan (Ebelebe gan gan gan)
Come from Gbagada gan gan gan (from Gbagada gan gan gan)
Badder than badder gan gan gan
In my Agbada gan gan gan
Mo ni, Ebelebe gan gan gan (Ebelebe gan gan gan)
Come from Gbagada gan gan gan (come from Gbagada gan gan gan)
Badder than badder gan gan gan (putti barana gan gan)
Die for your matter gan gan gan

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Check Also
Close
Back to top button