New Lyrics

BURNA BOY – Comma Lyrics

BURNA BOY - Comma Lyrics
BURNA BOY – Comma Lyrics

BURNA BOY – Comma Lyrics This is for all my comma babes meyn
Comma way
Wetin be this oh comma
e Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you oh
Champion no be easy oh Comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings ohh comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now comma
Bad energy Bawo
I Go change am to another thing now oh comma
My baby jupa ooh make you whine to the sound of the guitar oh comma
Start to sing Loud if you like the vibe I fit bring now comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me holla my nigi nigi (Richie Richie)
una kno say me I dey keep am o really really
My people no say money dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you oh
Champion no be easy oh Comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings ohh comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now comma
Bad energy Bawo
I Go change am to another thing now oh comma
My baby jupa ooh make you whine to the sound of the guitar oh comma
Start to sing Loud if you like the vibe I dey bring now comma
Omo ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me holla my nigi nigi (Richie Richie)
una kno say me I dey keep am O really really
My people kno say money dey ton ba ri mi ri mi

i dey See comma there
i dey See comma comma comma there
See comma there
See comma comma comma there
Your body bad your body bad ooooooo
I dey see comma there
Your fake breast with the silicon girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg your slim baby
i dey See comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black baby
i dey See comma there
See comma there
See comma comma comma there
See comma there
See comma there
comma there
This is for all my comma babes meyn
Comma way

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Check Also
Close
Back to top button