New Lyrics

Darkovibes Ft Kwesi Arthur x Joey B – Confirmed Lyrics

Darkovibes Ft Kwesi Arthur x Joey B - Confirmed Lyrics
Darkovibes Ft Kwesi Arthur x Joey B – Confirmed Lyrics

Darkovibes Ft Kwesi Arthur x Joey B – Confirmed Lyrics Darkovibes yeah…
Nkoso just wanna get faded
Nkoso never lie to me no
Like you more when you naked
F who no dey like me

How you do me know me no chill
I know you don’t wanna be lonely
I time you, time you no be today
I time you, time you long body mighty

Can me wife you?
You just want be seen with a nigga like me
Me bɛ hwi wo sɛ poki
Give it to me nice and slow
Ride it, ride it, ride it

Ɔse gyae me, gyae me, gyae me
You kpokpo (your body noko oooo)

Your body confirmed
When you give it to me, confirmed
I hope e no be bitter Kinapharma
I hope e no be bitter Kinapharma
Your body confirmed
When you give it to me confirmed
I hope e no be bitter Kinapharma
I hope e no be bitter Kinapharma

Yeah
Talking to you online yeah
I come Phili one night
I for see you my baby yeah
Two-hour drive
Why not see you babe?
Aaa haa yeah (Why not see you babe?)

I just go spend two days for Phili
Baby I for see you oo
Baby I for hold you oo
Baby girl take it slow (ah)

Ɛden neɛ
Mentu kwan aba sɛ meba abre sɛsɛyaa

Your body confirmed
When you give it to me confirmed
I hope e no be bitter Kinapharma
I hope e no be bitter Kinapharma

Your body confirmed
When you give it to me confirmed
I hope e no be bitter Kinapharma
I hope e no be bitter Kinapharma yeah

Seven messages
I no open (why)
I no fi take am
Chloro-quine (That’s bad)
Every day ebi temptation
Every day so-so temptation
Anytime I see my phone ring pɛ sex
The way she dey move en body
I for give am wormplex

Quinaquin 4-4-2
The way the floor wet
I go fall for you
Bubble it, fumble it
Wo yɛ me nkyirefua
You go be my omelette
One word, succulent
Give you the akubam
Baby I’ll be rubbing it

Amazing that’s a confirmed
Wopɛ sɛ wo wɔ me wo mefie
Okay come pound
Ghana boy but I dey run town
She na she confirmed

Your body confirmed
When you give it to me confirmed
I hope e no be bitter Kinapharma
I hope e no be bitter Kinapharma

Your body confirmed
When you give it to me confirmed
I hope e no be bitter Kinapharma
I hope e no be bitter Kinapharma

 

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button