New Lyrics

Mr Drew Ft Stonebwoy – Eat (Love Riddim) Lyrics

Mr Drew - Eat Ft Stonebwoy Lyrics

Mr Drew Ft Stonebwoy - Eat (Love Riddim) Lyrics
Mr Drew Ft Stonebwoy – Eat (Love Riddim) Lyrics

Mr Drew Ft Stonebwoy – Eat (Love Riddim) Lyrics Check it out yoor (I just came to eat)
Oh My God, ah 1 Gad. Baby, baby eeh
Miser Drew, Dat one na for the ladies (I just came to eat)
Me me ndidi  (bills on dem)  Aah Bwoy

Uuuh, you dey give me attitude
Wey I no know whatta do
Sugar daddy too dey chew
You di make I dey make a dey confuse

Where did you go
When I call you no dey pick
My mind dey blow
When me see you pon the street oh
I send you Momo
Now your number no dey reach oo
But now I dey for your house
Hwɛ!  Make we shun the things dey do

Cause I just came to eat
M’amin ndidi
Baby baby eeh
I just came to eat
M’amin ndidi
Baby baby eeh
I just came to eat
M’amin ndidi
Baby baby eeh
You uuuuh

My head dey bash me
I get the symptom
E be dem thing some wey
You dey run things some way
She say make I come weigh am
But some oluman dey enter am
Say she go take am to Amsterdam
Wa gye ne Techno asisa ne yam
Atea say she don’t know who I am
Waah bombaclat
From the now do it
Send me back the money wey me give you last week
Me never know say  na so you wicked
You make man weak oh

Obi ngye me na m’abrɛ agu
Nti wayɛ aye yaya meho mba
Obi ngye me na mabrɛ agu
Atea bɛ yɛ wodi nii

Cause I just came to eat
Baby baby eeh
I just came to eat
Baby baby eeh
I just came to eat
Baby baby eeh
I just came to eat
Baby baby eeh
I just came to eat
Baby baby eeh
You uuh

Na nana na
W’ayɛ ma de
Ofe me noko
ofe me noko eehe
Na nana na
W’ayɛ ma de
Ofe me noko
ofe me nok eehe

Cause I just came to eat
Ma me ndidi
Cause I just came to eat
Ma me ndidi
I just came to eat
Ma me ndidi

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button